Part of | Forts and Castles, Volta, Greater Accra, Central and Western Regions |
---|---|
Year dem found am | 1653 |
Native label | Cape Coast Castle |
Country | Ghana |
Edey de administrative territorial entity insyd | Cape Coast, Central Region |
Ein location | Cape Coast |
Coordinate location | 5°6′13″N 1°14′29″W |
Own by | Ghana |
Occupant | Swedish overseas colonies, Danish colonial empire, British Empire, Ghana |
Heritage designation | Ghana’s material cultural heritage, part of UNESCO World Heritage Site |
Street address | Victoria Rd, Cape Coast |
Dema official website | http://ghana-net.com/cape_coast_castle_museum.aspx |
World Heritage criteria | (vi) |
Ghana Place Names URL | https://sites.google.com/site/ghanaplacenames/places-in-perspective/castles-forts#h.fw1uch3ytr5t |
Alternative name | Cabo Corso, Cap Corse |
Cape Coast Castle (Swedish: Carolusborg) dey about forty "slave castles" mong, anaa large commercial forts, wey dem build for de Gold Coast of West Africa (now Ghana) top by European traders. Originally na e be Portuguese "feitoria" anaa trading post, dem establish for 1555 insyd, wey dem name am Cabo Corso. However, for 1653 insyd de Swedish Africa Company construct timber fort for der. Originally, na e be centre wey dem dey trade timber den gold. Later nu dem use am for de trans-Atlantic slave trade.[1] Oda Ghanaian castles dey include Elmina Castle den Fort Christiansborg. Dem use dem to hold slaves before dem load dem for ships top den sell for Americas, especially de Caribbean. Dis "gate of no return" be de last stop before dem cross de Atlantic Ocean.[2] Cape Coast Castle, along plus oda forts den castles insyd Ghana, dem include for de UNESCO World Heritage List secof dema testimony to de Atlantic gold den slave trades.[3]